Nigerian Pidgin Bible
Ezra 3:7
The people don give money to pay the person wey dey build with stone and the carpenters and give food, drink, and olive oil wey dem go send to cities of Tyre and Sidon in exchange for cedar trees from Lebanon, wey dem suppose bring by sea to Joppa. Dem do all these with the permission of Cyrus, emperor of Persia.
Open Bible reader