Nigerian Pidgin Bible
Ezra 3:5
And in addition dem offer the regular sacrifices wey dem go burn complete and those wey dem go offer for the New Moon Festival and for all other regular gathering wey dem dey worship God, and all the offerings wey dem give voluntarily to God.
Open Bible reader