Nigerian Pidgin Bible
Ezra 3:13
Nobody fit tell the difference wey dey between the shout of joy and the cry, because the noise wey dem dey make loud so tey dem fit hear am for far places.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Nobody fit tell the difference wey dey between the shout of joy and the cry, because the noise wey dem dey make loud so tey dem fit hear am for far places.
Open Bible reader