Nigerian Pidgin Bible
Ezra 2:69
Dem give wetin dem fit give. Na the things wey dem give to build the Temple be these: 1,100 pounds of gold, about 4 tons of silver, and 100 coats wey priests dey wear.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem give wetin dem fit give. Na the things wey dem give to build the Temple be these: 1,100 pounds of gold, about 4 tons of silver, and 100 coats wey priests dey wear.
Open Bible reader