Nigerian Pidgin Bible
Ezra 1:3
God go dey with all of una wey be him people. Make una go Jerusalem and rebuild the Temple of the LORD, the God of Israel, the God wey dem dey worship for Jerusalem.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
God go dey with all of una wey be him people. Make una go Jerusalem and rebuild the Temple of the LORD, the God of Israel, the God wey dem dey worship for Jerusalem.
Open Bible reader