Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 9:2
Naso I see six men dey come through north gate of the Temple, each of them dey carry weapon. Seventh man wey dey wear linen robe dey with dem and he dey carry things wey he go use write. Dem go inside the Temple and dem stand beside the bronze alter.
Open Bible reader