Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 8:6
God tell me say, "Son of man, you see wetin dey happen? See the rubbish things wey people of Israel dey do here, dem dey drive me commot from my holy place. You go even see terrible things wey pass this one."
Open Bible reader