Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 8:17
God ask me say, "Son of man, shey you see that? These people of Judah never satisfy with terrible things wey you don see for here and with the way wey dem dey spread violence for the country. No, dem must come and do them here inside the holy Temple and make me dey vex more. See how dem insult me reach!
Open Bible reader