Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 8:12
God ask me say, "Son of man, shey you see wetin Israel leaders dey do for secret? All of them dey worship for room wey plenty image dey. Dem dey give excuse say: God no dey see us! He don abandon the country.""
Open Bible reader