Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 47:12

All kind trees go grow to provide food for each bank of the stream. Teir leaves no go dry, and dem no go stop to dey produce fruit, dem go get fresh fruit every month, because the stream wey dey flow from Temple dey water them. The trees go provide food and hin leave go be use to dey heal people,"

Open Bible reader