Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 44:11
Dem fit dey serve me for Temple by taking charge of gate and by performing work wey dey the Temple. Dem fit kill the animal wey people offer for burnt offering and for sacrifice, and dem must be on duty to dey serve people.
Open Bible reader