Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 43:18

The Almighty God tell me say, "Son of man, listen to wetin I dey tell you, when una don finish to dey build the alter, make you dedicate am by burning sacrifice on top am and make you sprinkle blood of animal wey una use do sacrifice on top am.

Open Bible reader