Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 41:25
Dem use carving of wing creature take decorate door wey go the main room and palm tree just like those ones wey dey the wall and e get wooden covering wey dey over the porch for outside these doors.
Open Bible reader