Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 40:43
Four stone table 50centimeter high and 75 centimetre square dey next to table wey dey the entrance room: na equipment wey dem dey use kill the animals dem dey keep for on top the table. All around the wall of this room na 75-milimeter shelf.
Open Bible reader