Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 40:38

I see four table, and two dey each side of the room, where dem dey kill animal wey dem wan use do sacrifice for inside entrance room of north gate

Open Bible reader