Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 40:19
I come see the gate way go inner courtyard of the temple and I notice say dem high pass those wey dey go outer courtyard. The man come measure the distance wey dey between outer and inner gate, and e be 50meters.
Open Bible reader