Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 4:14
But I reply am and talk say, "No, Almighty God! I never make myself unholy. From my childhood I never eat meat from animal wey die naturally or wey wild animal kill. I never eat any food wey no clean."
Open Bible reader