Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 39:11
After dey don destroy Gog, I go bury him and his army in Israel for traveller valley, wey dey east of Dead sea. The graveyard go large wey be say, e go block way of everyone wey wan pass through the valley, wey dem go come dey call "Valley of God of Army."
Open Bible reader