Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 38:17

God tell Gog say: e don tey wey I order my prophet make dem warn people of Israel say, someday I go send enemy make dem come attack una. You, Gog, na the enemy, and that day dey come.

Open Bible reader