Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 37:23
Dem no go worship idols again and do anything wey make dem no dey acceptable to me. I go wash their sin away and make them clean, I go protect them from anything wey dey make dem unclean. Them go be my people and I go be their God.
Open Bible reader