Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 36:38

People go dey the town wey don destroy, just as sheep full Jerusalem before wey dem wan offer as sacrifice for festival. Then una go know say I be God

Open Bible reader