Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 36:32

People of Israel I no dey do these things for una sake. Una sin against me, and una must suffer shame and disgrace for wetin una don do. I, the Almighty God, don talk.

Open Bible reader