Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 36:22
so tell Israelites that I dey talk say: una don disgrace my holy name among nation where una dey live now. So una no deserve wetin I go do una. I go lead una go home so that una go bring honour to my name.
Open Bible reader