Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 36:11

Una go born children and animal born their young. Una no go empty again as una dey now but people go cover una and dem go treat una well pass before. Then una go know say I be God.

Open Bible reader