Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 35:11
So then, as surely as I, the Almighty LORD, be the living God, I go pay una back for una anger, una jealous, and as una hate my people. Dem go know say I dey punish una for wetin una don do to dem.
Open Bible reader