Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 32:29
"Edom dey there with her kings and rulers. Dem be powerful soldier, but now dem lie for world of the dead with foreigners wey die for battle.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Edom dey there with her kings and rulers. Dem be powerful soldier, but now dem lie for world of the dead with foreigners wey die for battle.
Open Bible reader