Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 32:27
But noe dem dey lie down with powerful men wey don die for long! Dem bury them with their weapon of war. Their sword go dey under their head. But their sins dey their born, because when dem dey alive, dem scare people.
Open Bible reader