Nigerian Pidgin Bible
Ezekiel 3:20
"If a good person start to dey do evil and I con put am for dangerous situation, he go die if you no warn am. He go die because of him sin " I no go remember the good wey he don do " and I go hold you responsible for him death.
Open Bible reader