Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 28:25

The Almighty God talk say, "I go bring back people of Israel from the nation wey I don scatter them, and all the nation go know say I dey holy, and dem go treat me like that. People of Israel go dey live for their own land, the land wey I give my servant Jacob.

Open Bible reader