Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 28:22

Tell the people there wetin I, the Almighty God, dey say about them: Sidon, I be una enemy; people go praise my name for wetin I don do to una. dem go know say I be God, when I show how holy I be by punishing those wey dey live inside una.

Open Bible reader