Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 26:21

Other people go fear about wetin happen to una, e go finish for una. people go look at una, but dem no go see una again." Na wetin Almighty God talk be that.

Open Bible reader