Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 25:3

Tell dem make dem listen to wetin I, the Almighty God dey say: na una joy to see destruction of the Temple, to see say land of Israel don empty, to see people of Judah dey go foreign land.

Open Bible reader