Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 24:25

God talk say, "Now, Son of man, I go take the strong Temple wey be their pride and joy, wey dem like to dey look and visit commot from them. And I go take their daughter and son away.

Open Bible reader