Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 24:21

make I give una Israelites this message: una dey proud of strength of the temple. Una dey like to look am and visit am, but God go destroy am. And young member of una family wey remain for Jerusalem go die for war.

Open Bible reader