Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 11:7

"So this na wetin I, the Almighty God, dey say to una. The city na cooking pot for real, but wetin be the meat? The body of those wey una don kill! Una no go dey here - I go throw una out of the city!

Open Bible reader