Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 11:16

But this na wetin I want make you tell people of Israel wey dey Babylonia: Na true say I, the LORD God, don force una commot for una own country to dey live among foreign country. But now everywhere wey una go, I go be with una, so that una go fit worship me.

Open Bible reader