Nigerian Pidgin Bible
Exodus 8:20
God come tell Moses say, "Get up for early morning make you go meet Pharaoh as he dey go river. Tell him say, "Na wetin GOD talk be this: Allow my people go, so that dem fit worship me.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
God come tell Moses say, "Get up for early morning make you go meet Pharaoh as he dey go river. Tell him say, "Na wetin GOD talk be this: Allow my people go, so that dem fit worship me.
Open Bible reader