Nigerian Pidgin Bible
Exodus 4:9
If dem still no believe these two miracle wey you don perform, and if dem refuse to hear wetin you dey talk, take water for Nile River and pour am for ground. The water go turn blood.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
If dem still no believe these two miracle wey you don perform, and if dem refuse to hear wetin you dey talk, take water for Nile River and pour am for ground. The water go turn blood.
Open Bible reader