Nigerian Pidgin Bible
Exodus 36:8
Na the men wey get skill pass for the men wey dey work build the Tabernacle. Dem make am with ten pieces of fine linen wey dem weave with blue, purple, and red wool and decorate am with figure of creature wey get two wings.
Open Bible reader