Nigerian Pidgin Bible
Exodus 34:26
Make una dey bring the first corn wey una harvest to God every year. Make una no cook young sheep or goat wey still suck breast from the mama."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Make una dey bring the first corn wey una harvest to God every year. Make una no cook young sheep or goat wey still suck breast from the mama."
Open Bible reader