Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Exodus 32:6

Early next morning dem bring some animals wey dem go burn for sacrifice and others wey dem go eat for fellowship offering. The people sit down dey eat and drink, and dem begin dey have sex and sin to God.

Open Bible reader