Nigerian Pidgin Bible
Exodus 30:10
Once a year, make Aaron dey perform ritual to purify the altar by putting blood of animal wey people use for sin offering on the four horns. Na every year una go dey do am for all time to come. This altar go be completely holy, make una dedicate am to me, the LORD.
Open Bible reader