Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Exodus 28:15

Make a breastpiece wey High Priest go dey use to dey determine will of God. Make dem build am with same materials wey dem use for ephod and make e get same decoration design.

Open Bible reader