Nigerian Pidgin Bible
Exodus 16:23
and he tell them say, "God don command say tomorrow na holy day of rest, make we dedicate am to him. Make una bake anything wey una wan bake today and boil wetin una wan boil. Anything wey remain, make una keep am for tomorrow."
Open Bible reader