Nigerian Pidgin Bible
Exodus 12:14
Una go dey celebrate this day as religious festival to dey remind una of wetin I, the LORD, don do. Celebrate am for all time to come.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una go dey celebrate this day as religious festival to dey remind una of wetin I, the LORD, don do. Celebrate am for all time to come.
Open Bible reader