Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Exodus 10:8

Naso dem bring Moses and Aaron back to Pharaoh. He say, "All right, make una go worship una God. But who and who go follow you go?"

Open Bible reader