Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Exodus 10:5

Dem go cover ground, and you no go fit see ground. Dem go destroy all the food wey remain after storm, dem go even destroy all tree wey dey your farm.

Open Bible reader