Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Exodus 10:15

The locust cover the whole country and the land dey very dark. Dem chop off all plant wey dey farm and fruits wey storm no destroy. No leaf remain for trees and plants wey dey Egypt.

Open Bible reader