Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Esther 8:5

"If e please Your Majesty, and if you dey care about me and if e dey right to you, abeg write a command to stop Harman order make dem no carry am out - those orders wey the son of Hammedatha the descendant of Agag don give say make them destroy all the Jews for the empire.

Open Bible reader