Nigerian Pidgin Bible
Esther 7:9
Naso one of them, wey him name na Harbonah, talk say, "Haman even go too far to go build post wey dem dey use hang for him house so that he fit hang Mordechai, wey save the life of Your Majesty. And na 22meters tall e be!" The king command say, "Make una hang Haman on top am!"
Open Bible reader